Joke of the day..Hehehehe
I was driving down d street when a police stopped my car
and immediately opened d door entered and jammed it.
As usual he wanted to collect his normal "roja"money form
me..
Then suddenly he saw a big grown dog at d back of d seat
wit tongue stuck out angrily looking at d police..
The following conversation was made. ENJOY...
Police: (Shaking) Ha! u carry dog?
Me: (I bone my face) Yes /:)
Police: (Feeling uncomfortable) Na where una com dey com
from?
Me: From hospital..
Police: (Feeling uneasy) Enhen! U sick?
Me: No, na d dog oo.
Police(Thinking: I don die today) Why d dog com dey shake
im head like dat? (looking back)
Me: Oh Like dat? If d dog wan bite person na so e dey shake
head o. :D
Police: And d dog know u abi??
Me: Yes na, no be me get am?
Police: (Sweating) This your door, how dem dey open am sef?
Me: Open it now, abi u no knw as u take enter. =D
Police: Abeg! Na since I notice d dog I don dey try Open
am. E no open....
Enjoy your weekend people!

Comments
Post a Comment
For inquiries/tip-off send me a mail at : oviekem@gmail.com. bb pin: 2B1069C4